Video No Sleeping Ft Zlatan de 1da Banton 2025 Reggae Lyrics

Escucha la música Reggae más popular de 1da Banton y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video No Sleeping Ft Zlatan » 1da Banton Letra

INICIO1da BantonNo Sleeping Ft Zlatan

1da Banton - No Sleeping Ft Zlatan Lyrics


No Sleeping Lyrics[Intro: Zlatan & 1da Banton]
Ibile
Kapaichumarimarichupaco
Ayii
Casablanca the catamatofia

[Verse 1: 1da Banton]
You see this life I dey live
I dey try to dey jaiye lo
O da na
In everything wey I do
I dey try satisfy my soul
O da na
Hennessy for my cup DJ, play me the gongo aso
O da na
Call your girls and your guys
All of them, omo tell dem say aye Po
O da na
[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

[Verse 2: Zlatan]
Koronbe
Suffer no taya you abi abi
Garri never do you abi
You don see poor man wey get padi
You go pray make your life be like that abi
Mo shashe gba egun gba gbalabi
Na rich man dey gеt padi
Won sare wa mo o ri ibi da won si
Gbenusi ni won e fun won loti si
You wan makе dem call ballers
Make dem dey call your name
How many shayo you fit buy? charlie make we use your name
Je ka ma tikatika gbadun the party
All of my padi won ni Owo jatijati
You go fresh
You go confirm say money dey Lagos
You go enjoy
You might also like[Chorus: 1da Banton]
Because no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
If I tell you what’s up
I can’t kill myself
I say no sleeping tonight
Shayo dey my cup o
Make I tell you what’s up
I can’t kill myself

[Outro: 1da Banton]
It’s STG
Original 1da Banton dey here

No Sleeping Ft Zlatan » 1da Banton Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.