Video Badman de Abodunrin Paul Olukayode 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Abodunrin Paul Olukayode y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Badman » Abodunrin Paul Olukayode Letra

INICIOAbodunrin Paul OlukayodeBadman

Abodunrin Paul Olukayode - Badman Lyrics


CHORUS
Bad man want me to fall
Bad man don’t want me to succeed
Badman don’t want me to talk
But in Jesus name, I must make it

Why bad man dem want me to fall
Bad man dem want me to poor
But I serve a big God yes a big God

VERSE
I no know wetin I do wey dey make dem dey hunt me so
I no know wetin I do wey dey make God dey love me so
Wey dem enemies
Wey dem enemies wey dey ginger me
I say wey dem enemies
Wey dem enemies wey dey ginger me
You should know I serve a big God fighting for me
So I cannot fail I cannot fail oh no

CHORUS
Bad man want me to fall
Bad man don’t want me to succeed
Badman don’t want me to talk
But in Jesus name, I must make it
Why bad man dem want me to fall
Bad man dem want me to poor
But I serve a big God yes a big God

VERSE
Enemies lap for my side dem dey ginger me
I put call 2 seconds God dey answer me
Spiritually notorious but not B.I.G
Why I no go boast when my God is B I G
Dem say I no go use this my leg walk
I don dey zanku now I don dey legwork
Their plan against me no fit work
Why?
Cos I serve a big God
You there come here sit down heads up listen I’m not moved by your words cos they’re empty threat by mere men empty threat by mere men oh no
Small boi big God
Bad man dey no fit stop us
It’s funny how dey calling me a ju
It’s all good its all good I serve the king of the jews
Bad man demma want me fall
Badman demma want me to poor
See dem always planning for me to loose the battle but more than a conqueror
Kpa Kpa jugaraga jugaraga djiz djiz
Everytime I see them always sitting they are planning
Me I’m not scared of the arrow they’re firing
Cos I know that God is with me where I’m standing
Me I never fear no bad man
Me a the son of God so I fear no man
So I laugh so I laugh
Yes
Eeeeeh
Kpa Kpa jugaraga jugaraga djiz djiz
Everytime i see them always sitting they are planning
Me I’m not scared of the arrow they’re firing
Cos I know that God is with me where I’m standing
Ahhhhh
Tho they come in one way for their meeting
They will flee in seven ways when they meet me

Badman » Abodunrin Paul Olukayode Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.