Video Pata de Acetune 2025 Afro Lyrics

Escucha la música Afro más popular de Acetune y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Pata » Acetune Letra

INICIOAcetunePata

Acetune - Pata Lyrics


[Intro: Acetune]
Ouu
(Acetune)
Knock knock
Whose knocking on my door
Knock knock
Whose knocking on my door
Oh oh oh
It’s already quarter past four

[Chorus: Acetune]
My girlfriend slept in my house last night
And she forget her Pata
Must be the 'D' or the Maryjane
Wey she do last night
Cause she forget her Pata

[Verse 1: Acetune]
My baby girl no dey form
She got everything she want
Her Lamba sef dey on point
I hope you getting my point
I Dey give her
(Ouu Ouu)
She dey call me
(Ouu Ouu)
I Dey make her scream like
(Eh Eh)
She dey get alert like
(Peem peem)
I Dey give her
(Ouu Ouu)
She dey call me
(Ouu Ouu)
I Dey make her scream like
(Eh Eh)
She dey get alert like
(Peem peem)
[Chorus: Acetune]
My girlfriend slept in my house last night
And she forget her Pata
Must be the 'D' or the Maryjane
Wey she do last night
Cause she forget her Pata

[Verse 2: Acetune]
Me and my guys
One bottle, more bottles of beer
Hmm, after much yarning
I gats to dey commot for here
Cause my baby, she’s waiting
She’s waiting and she’s calling for love
I say my baby, she’s waiting
She say come on baby give me some more

[Chorus: Acetune]
My girlfriend slept in my house last night
And she forget her Pata
Must be the 'D' or the Maryjane
Wey she do last night
Cause she forget her Pata
(Lastnight)

[Chorus]
I say my girl friend slept in my house last night
And she forget her Pata
Oh no no no
(Wo uh uh)
Must be the 'D' or the Maryjane
Wey she do last night
Cause she forget her Pata
(Oh, Pata Pata oh)
[Outro: Acetune]
She loves that boy
Wey them Born for Ajegunle
(Acetune)
(Myme gats to bring back the beat)
Richie Mullah, Yea!

Pata » Acetune Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.