Video Rest de Aceya 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Aceya y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Rest » Aceya Letra

INICIOAceyaRest

Aceya - Rest Lyrics


Kasa
Elelelele (Aha)
Chee
Aceya this for you
Drexie

Verse 1

Ah
You no go like rest?
Abeg no face me na suggest I suggest. (no no no no no)
You think you can beat me? say it with your chest
Leave me out of it, I'm already stressed (oh)
You think you're the shit? The latest papinco
The f*ck you denying? I just heard you say so (oh)
Be like you tire for this life you come so
No dey say "you know?" you sabi say I no know

Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up
Chorus-

Anything you do make you know say me I no get your time, just f*ck off
Haters dey hate but me I no send them, I dey find money so I lock up
Who you dey beef oga? (rest)
If no be money don't call me (rest)
Me I no fi settle for less
Who's your friend my friend?

Verse 2

Follow who know road (ay)
Be like you no know (ay)
This road you follow, my brother e no go (yeah yeah yeah)
Pesin wey chop na him dey follow skincare
I'm getting my beauty rest, ain't going nowhere (oh)
Don't call my phone, I'm going DND
Dem throway padlock, education is the key
Who send you work? Tell them say you no see me
Card details why? Didn't you just say it was free?

Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up
No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up

Chorus-

Anything you do make you know say me I no get your time, just f*ck off
Haters dey hate but me I no send them, I dey find money so I lock up
Who you dey beef oga? (rest)
If no be money don't call me (rest)
Me I no fi settle for less
Who's your friend my friend?


Pre-hook

Nobody send your face
Nobody send your name
Nobody send your age
We all the same
Nobody wan know where you from
If you mess up you go go go
Nobody send your face
Nobody wanna know know know
Hook

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I'mma make you look done up

No dey make noise hunkle, Shut up
You say you got boys, my dear, Run up
Like first Saturday we go observe clean up
I be makeup artist, I gon make you done up

Aceya this for you
Kasa

Rest » Aceya Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.