Video Melody de Aedtp World 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Aedtp World y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Melody » Aedtp World Letra

INICIOAedtp WorldMelody

Aedtp World - Melody Lyrics


MELODY
TM
Sweet The Melody
Ah
I Dey My Own You Dey Take Your Nyash Shey For Wey I Dey Drink Okpokporo
I Dey For River Dey Cast My Net Still You Decide To Show Your Pololo
Ah

Wetin I No Do For You
Na Wetin You Want
I Dey Do It Times Two
Manna
Emere Know Me From Jakotilor Fobiri

Nya Nya Nya Nya Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash Oh
Breast Na Breast Oh
Whether Biggie Or Small Oh
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
See Say Berechi Market Oh
Say Berechi Market Oh
E Dey Enter My Eyes Oh
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shakе Wey Ah

So many things wey me see for your body
So many timеs wey you dey for me body
Too many times wey I hate for my body
Your body dey move like Michael Jackson
I no fit to leave you oh my thing
So many times oh my thing
I no fit to leave you for my thing
So many times for my thing

Nya Nya Nya Nya Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash Oh
Breast Na Breast Oh
Whether Biggie Or Small Oh
Nyash E Na Nyash
Nyash E Na Nyash
See Say Berechi Market Oh
Say Berechi Market Oh
E Dey Enter My Eyes Oh
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah
Shake Na Your Glory
Ah Shake Wey Ah

TM

Shake Na Your Glory
Shake Na Your Glory
Shake Na Your Glory

TM

Buddy DML - Melody
Official Lyrics By AEDTP WORLD

©️ AEDTP WORLD

Melody » Aedtp World Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.