[Verse : Amadhu]
Since I start this journey
Wetin my eyes don see
My eyes don see plenty !
Your eyes no fit to see
Some ppl tell me I no go blow !
Dem say me no go grow !
Dem say me I no sabi flow !
But I don't give a shit, coz I know
[Chorus : Amadhu]
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Ah ahhh
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Ah ahhh
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe (Kill my vibe)
[Verse : Big beet FKA Honey beet]
E don tey
Sine i don dey pray
Since i don dey wait
Me i know say i go win
Mama tell me say
It can be delay, cannot be deny
E go better one day (Better onе day)
Me no wan dey look uche facе
Me just wan focus on my race
Me i know say that we are blessed
Only heaven knows what we face
I got nothin' but love for yah
Even i they hate we still one
Trust nobody only in god
Nothing they can do that can make me stop
It's gon be alright, i just wanna feel myself
Get highhh all night (Ehhh)
They can't kill my vibe !!!
[Chorus : Amadhu]
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Ah ahhh
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Ah ahhh
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Ah ahhh
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe (Kill my vibe)
[Outro : Amadhu]
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
You can't kill my vibe
Mmm mmm mmm mm
You can't kill my vibe
Mmmmm
You can't kill my vibe