Video Remember Me de Ajumobi Oluwafemi 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Ajumobi Oluwafemi y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Remember Me » Ajumobi Oluwafemi Letra

INICIOAjumobi OluwafemiRemember Me

Ajumobi Oluwafemi - Remember Me Lyrics


(Konamee the baddest producer yah)

[Verse 1]
You no wan do again
Because i no dey spray
You for just wait for the boy, wait for the boy
Make the money come
Make the money come oh

I never believe am
I be like Joseph the dreamer
Shey you don see now
The thing wey you do me
Girl e dey pain me , me i dey feel am

My baby Wetin sup
Why you do me so
I for like to know (yo yo yo)
My baby i go like make i tell you something
Shey you know

[Chorus]
You go remember me
For night when you dey hold your pillow
And e just dey look you
Remember me
When cold dey and No one to hold you
(Oh no no) Remember me
[Verse 2]
I don’t want to let go but I have to
I’ll choose you all over if I have to
But we’re young and we’ve still got vibes
We can’t hide we go still cross paths
And no matter how hard you try

[Chorus]
You go remember me
For night when you dey hold your pillow
And e just dey look you
Remember me
When cold dey and No one to hold you
(Oh no no) Remember me

[Outro]
When you tell me say you no do again oh
No be by force (Remember me)
When you broke my heart and gave me the pains
You go remember me

And if you ever find yourself wondering what true love is, You go remember me
(Lase oh, Sing oh)

Remember Me » Ajumobi Oluwafemi Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.