Video The Way de Akusbeatz 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Akusbeatz y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video The Way » Akusbeatz Letra

INICIOAkusbeatzThe Way

Akusbeatz - The Way Lyrics


(James Akuta)
Oh no oh....
Oh no o......
I swear e no funny at all at all
The rich getting richer poor getting poor n poor
I hear say na dem God call
Na dem be the bridge between us and God

Everyday dem scare us with hell
Dem take our money their family dey live well
Our children can't even get bread
Dey fly around with their owns for private jet

Next year we go vote for dem again
We fight and kill ourselves for them in vain
Na 5k we sell the future, tell me are we sane?
Then after a few months we cry again

The only thing we ever get na fake promise
Dem dash us change we start to dey sing praises
Dey steal us dry yet we no dey ever fit notice
Deep down we know we don't want this

(Tee Grace)
One time for the nigga wey sabi
Two times for the man wey sabi
I pray for a better nation, a better system
A better government, a better nation
God you dey hear our voice
You dey hear our cry
You dey hear our voice
You dey hear our cry
One time for the nigga wey sabi
Make e come save us
Make u come save us o
We don tire for this struggle
We don tire for this nation

We dey pray for peace
We dey pray for joy
We dey pray for peace
While our brothers dey die for North
Dem no care about us.......

The Way » Akusbeatz Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.