Video 2 Seconds de Alcohol 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Alcohol y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video 2 Seconds » Alcohol Letra

INICIOAlcohol2 Seconds

Alcohol - 2 Seconds Lyrics


Omo my heart heavy
I no won think but this memories
Shayo no for permanently press delete
In the morning e go Control Z, in my feelings

I swear I no holy, if life na test I don do rubbish
I go don fail every requirement and no way I dey score ten over ten

I no know wetin your mama go dey feel right now
I no know wetin your papa go dey think right now
I no know wetin anyone else could have done better
But only Jah knows best

I hope say heaven got evеrything that you need and want
I hope say all this stories wey I talk na truе and false
I hope say all our small lies count as truth for us
But only Jah knows best

Gimme 2 seconds make I properly just wish you well
My tears no won stop but I promise e no still dey pain

Gimme 2 seconds make I properly just wish you well
My tears no won stop but I promise e no still dey pain

I no know wetin your mama go dey feel right now
I no know wetin your papa go dey think right now
I no know wetin anyone else could have done better
But only Jah knows best
I hope say heaven got everything that you need and want
I hope say all this stories wey I talk na true and false
I hope say all our small lies count as truth for us
But only Jah knows best

Gimme 2 seconds make I properly just wish you well
My tears no won stop but I promise e no still dey pain

Gimme 2 seconds make I properly just wish you well
My tears no won stop but I promise e no still dey pain

Again

2 Seconds » Alcohol Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.