Video I Dont Care Ft Khaid de Boy Spyce 2025 Pop Lyrics

Escucha la música Pop más popular de Boy Spyce y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video I Dont Care Ft Khaid » Boy Spyce Letra

INICIOBoy SpyceI Dont Care Ft Khaid

Boy Spyce - I Dont Care Ft Khaid Lyrics


1 I Don’t Care Lyrics{verse1}
Mad thing!
You know say I dey
Fall for you baby
I know say you dey fall
For me too
My handset e dey ring
For you
My heart sef e dey
Beat for you
I don sew Ankara for two
{verse2}
And if dem call u ogbanje
(I don't care I don't care I don't care)
Mami water o
(I don't care I dont care o)
And if dem call u ogbanje
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I dont care I dont care o)
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan make we connect
My heart e dey go(jim jim jim)
My motor dey go(pim pim pim)
Oh my loveth I just wan
Make we connect
(Ah ah ah ah ah ah ah)
My ebelebe aroma
Shina o
High me like say u
Be shina o
Table ur matter I go
Sit down o
Ogologoma ogologoma
U be my woman
U be my woman
I no fit leave ya
Why I go leave ya?
Who put asunder?
Say damburuba
Cause u be my
Sweet potato
Red Tomato
Peppermint o
Chocolate o
My gelato
Shey u go chop
Burrito
Aginimoto
And if dem call u
Ogbanje!
(I dont care I dont care I dont care)
Mami water o
(I .......You might also like

I Dont Care Ft Khaid » Boy Spyce Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.