Video Breathe Anthem Ft Mani Lapussh Rema de Breathe Music Wa 2024 Hindu Lyrics

Escucha la música Hindu más popular de Breathe Music Wa y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Breathe Anthem Ft Mani Lapussh Rema » Breathe Music Wa Letra

INICIOBreathe Music WaBreathe Anthem Ft Mani Lapussh Rema

Breathe Music Wa - Breathe Anthem Ft Mani Lapussh Rema Lyrics


Breathe Anthem Lyrics[Intro]
Breathe Music

[Verse 1: Mani Lapussh]
Carolina, me asky me how I dey make all these people dey duka fuck
Carolyna, them feelin' the sound and the way I dey give them the kokosa
Selema sa (Selema sa)
Na Tom-Tom dey help me, wey make me fi give them the lamba oh
Any time when I breathe on the mic, the people they confess I dey give am the banger (Banger)

[Verse 2: Rema, Rema & Mani Lapussh, Mani Lapussh]
Gbedu dey gimme the ginger, when I deliver, the people dey shiver, ah
Na Tom-Tom dey give me the liver, (And they want Remy boy, sound it)
Many obstacle man dey face
Wetin make persin come dey craze
As I dey, I dey run my race
Omo, me no dey fear disgrace
Make them [?] if they wan it
Omo, me I no be there mate
Take my ginger to concentrate
I no come here to look your face
Enter [?]
Gbedu wey go make all of them dey jo-jo-jo
Carry my Tom-Tom for pocket in case the gbedu dey choke, choke, choke
I no come here to play, I no come here to laugh, me I no dey joke, joke, joke
The moment I comot for here, everywhere go, go-go, with smoke, smoke, smoke (Guy)
[Refrain: Mani Lapussh]
Read for it oh
Money comin' closer oh, ah
Read for it oh
Make we come in closer oh, ah
Read for it oh
Money comin' closer oh, ah
Read for it oh
Bready comin' closer oh, ah
(Vibez)

[Verse 3: Mani Lapussh]
I, me I believe one day oh, say all of these things wey me want go come my way
Bad energy far away, I no be mistake, me I no wan here to stay
For instance, them no wan give you assistance
But first them turn to resistance
Believe in you, them go give chance (Ey)
Many things wan dey hinder me
I needy somethin' wey go ginger me (Ey)
With Tom-Tom I dey breathe, fear it now
I dey run, kilomi, kilomi
That’s why I dey bom-putokum-putokum-putokum-putokum-putokum-putokum
My body dey bom-putokum-putokum-putokum-putokum-putokum-putokum

[Refrain: Mani Lapussh & Rema]
Aye, sir
Read for it oh
Money comin' closer oh, ah
Read for it oh (Read for it oh)
Make we come in closer oh, ah (Oh, na)
Read for it oh (Read for it oh-oh, oh)
Money comin' closer oh, ah (Oh-no, no)
Read for it oh (Read for it, aye-aye)
Bready comin' closer
You might also like[Outro: Rema & Mani Lapussh]
Ey, makputo-kpom, kputo-kpom, I dey feel somethin'?
I dey feel somethin'
Makputo-kpom, kputo-kpom, I go need somethin'?
I go need somethin'
Ey, my shirty na orange and black, that one mean somethin'?
That one mean somethin'
Makputo-kpom, kputo-kpom, I need say somethin'?
I need say somethin'
Bamkputo-kpom, kputo-kpom, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin' (Selema sa)
Bamkputo-kpom, kputo-kpom, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin'
My shirty na orange and black, that one mean somethin'?
That one mean somethin' oh
Bamkputo-kpom, kputo-kpom, I dey feel somethin'?
I wan lick somethin'
(Selema sa)

Breathe Anthem Ft Mani Lapussh Rema » Breathe Music Wa Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.