Video Skelewu de Davido 2024 Pop Lyrics

Escucha la música Pop más popular de Davido y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Skelewu » Davido Letra

INICIODavidoSkelewu

Davido - Skelewu Lyrics


All the girls dem dey dance galala
But this new dance don cause casala
For this dance you no do shakara
Oya whine your waist like ah this, like a that
Like a this, like a that
To your right, to the front
And your yansh to the back

Skelewu, skelewu
Skelewu, skelewu
Ske le le le le
Skelewu, skelewu
Skelewu, skelewu
Ske le le le le

Oh girl what is the plan
Me I plan to love your demands
Shey you want to dance
You wan collect money for my bank
Oya scatter the town
Na the baddest wey dey in the town
When they see me around
Them dey scatter the dance like clown

Oya fi jo gba owo
Oya so jo di owo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that

Ileke idi yen o, idi yen o
Esu bo ko yoko, esu bo ko yoko
Owa degbo so na, owa degbo so na
Bebe idi yen o

Oya fi jo gba owo
Oya so jo di owo
Oya dance to the sound
Like a this, like a that

But this new dance don cause casala

Shizzi, shizzi

Oya whine your hips like a this
Like a this
To your hand o
And your yansh

Ske le le le le le
Ske le le le le le
Ske le le le le le

Skelewu » Davido Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.