Video Feel Cover de Davido 2025 Pop Lyrics

Escucha la música Pop más popular de Davido y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Feel Cover » Davido Letra

INICIODavidoFeel Cover

Davido - Feel Cover Lyrics


FEEL Lyrics

[Pre-Chorus]
Itz Chuksboy on beat

I be on the phone
Calling you tonight
I wan make you show me
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

[Chorus]
Forever
O ma latan (Aya)
O ma gba, o ma kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Oh oh oh
Chuksboy ya ya

[Verse]
Me I no go fit leave u my bella
I've been feeling lonely like all week
Mo fe me de re
Nobody wey fit move me
To ba mi de re
Omor I like it when we Joebodi
Dance like sele le..

Girl I'm in love ur slow whine ah
And nobody can give me same vibe ah
Asa ur holding my breath down ah
Ur body is making feel alright
Feel alright
Billboard baby you're my number one
Loving you is my best option
Lay my life just for you baby
Oh oh oh

[Chorus]
Forever
O ma latan (Ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi ẹ, mo maa ṣi tan o
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Say dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
[Outro]
Ahn ahn ahn ahn ahn(oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn(oh oh)
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn(Itz Chuksboy by the way)

Feel Cover » Davido Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.