Video Guy Man Ft Bella Shmurda de Ladipoe 2025 Rap Lyrics

Escucha la música Rap más popular de Ladipoe y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Guy Man Ft Bella Shmurda » Ladipoe Letra

INICIOLadipoeGuy Man Ft Bella Shmurda

Ladipoe - Guy Man Ft Bella Shmurda Lyrics


3 s Guy Man Lyrics[Verse 1: Ladipoe]
Last year, flight plans
World tour, white fans
Fine babes, meet guy man
Dem dey feel guys out in Saipan
Oya roll one, light am
Form Voltron, five cars
Clash with the opps like titans
Omo that boy so Naija, whoa
Ladipoe lele yi kon se Ladipo (Yeba)
You know what they say, opolo tun po (Yeba)
They say that number one already spoken for (Yeba)
But I’ve never been the one to follow protocol
Protocol, protocol
Tear rubber flow this na follow come
Bless king word to Solomon
I be feeling like the chosen one

[Pre-Chorus: Bella Shmurda]
Shey, make I remind you, ooh
Oluwa shina emi Rambo, ooh
Me, I no dеy tango
I dey do my thing for the angle
Always in dеmand, oh
Pay my money make I come show
No more space for the Lambo
I be big boy now, I be Rambo
You might also like[Chorus: Bella Shmurda]
Aye n lọ ni Soweto
Mo gb'ọmọ ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sọ fun ọmọ yẹn ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aye n lọ gba mi lago

[Verse 2: Ladipoe]
I say Ladipoe lele yi kon se ladipo (Yo)
If only you knew where guys started from (Bro)
I dey feel myself, I no dey force am (No)
‘Cause these days, self-love is on brand
You’ve entered one chance, this one na club jam
Ginger promoter, secure the rucksack
We no dey too talk, leave am for podcast
Nowadays, all the fine babes don dey form gang
Siddon dere
See the drip, everything here imported
I got a tip, no dey trip of the success
‘Cause Afrobeat hit no mean say Hip-Hop’s dead (What he just said)
Okay, lost it now (Lost it)
Let’s get back on topic now (Topic)
Watch my baby buss it down (Buss it)
Only came to shut it down
[Chorus: Bella Shmurda]
Aye n lọ ni Soweto
Mo gb'ọmọ ni Monaco
Wo ni Bella leto, leto
Sọ fun ọmọ yẹn ko joko l’eso
If you no sure, abegi no show
I dey here where I wan go
I stand tall all my ten toes
Aye n lọ gba mi lago (2X)

[Outro: Bella Shmurda & Ladipoe]
Ladi- Shmurda
Fine boy, Bella
But you knew that!

Guy Man Ft Bella Shmurda » Ladipoe Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.