Video Dont Let Me Down de Marvel 2025 Afro Lyrics

Escucha la música Afro más popular de Marvel y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Dont Let Me Down » Marvel Letra

INICIOMarvelDont Let Me Down

Marvel - Dont Let Me Down Lyrics


All these girls wanna take me away
But I swear them no go see my face
'Cause I know say na you be the one wey I want dey see on top of my bed
Even if dem turn giveaway
Oh mama go still run away
'Cause I know say na you be the one wey dey cool the fire on top of my head oh
What am I trying to say
If you leave me na craze
I no fit concentrate
Without you in my space
Many guys for your page
As if na giveaway
I just want see your face come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down onome

Daughter of Jezebel
Make you love me as I dey
I don't see hell on earth
Please don't maximize my pain
No let my love fall oh
Make me look like a fool
Reason for existing
I can make your heart my room
So if I come your way
Make you no run away
I just want see your face
Come hypnotize me

Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Onome don't let me down
Don't let me down
Don't let me down, ooh, ahh

Dont Let Me Down » Marvel Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.