Video From Africa 2 U de Nneka 2024 R B Lyrics

Escucha la música R B más popular de Nneka y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video From Africa 2 U » Nneka Letra

INICIONnekaFrom Africa 2 U

Nneka - From Africa 2 U Lyrics


Plenty wahala, plenty dey gpeme
For the sake of our ignoranci oh weg et this pain for bele
See no be because dem no born you with silver spoon for mouthi oh,
Say u be ogpe
Make I tell my story oh
Make I tell you my story oh

Chorus
Africa, Nigeria from Warri to Abuja, Lagos States, Niger Delta
Oh my Africa you are so beautiful

Some dey sick, some dey well, some dey tatafo, some dey aproko
We dey call oghene, we dey call chineke
Wetin go save us from d pain wen we dey go through,
Africa no one else go save you but u, it is time to arise,
Take away your pride
It is time to arise yes

Chorus

Bridge
We are living in a world, self centred,
Making our own hell fire, all by ourselves
And then we start with eye service, to make one notice us
Can't we see, the way we lie to ourselves

Africa, Africa, Africa, Africa…
Come with me, arise, arise

From Africa 2 U » Nneka Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.