Video Gbadun Arawa de Olamide 2024 Afro Lyrics

Escucha la música Afro más popular de Olamide y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2024 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Gbadun Arawa » Olamide Letra

INICIOOlamideGbadun Arawa

Olamide - Gbadun Arawa Lyrics


Paroles de la chanson Gbadun Arawa par Olamide

I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Never let you, never go forget you
No be because I want to dey next you
See I want to be that bad man
Anytime wey you down wey go dey there dey pet you
I know people go do anything to get you
But no let that one dey affect you
Ever since the day that I met you, my money dey rain but I no let am wet you
Squad, na me and you
I turned to a beast to get me and you
God, you know me I rule
No bad man fit test, dem dey fear you
Far, away we go fly, those wey dey yarn we no need reply
Make dem dey do do bye-bye, we go frustrate them 'til dey do bye-bye
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Remember, baby remember
To ba fimile bayii otun di December
Remember, baby remember
Hustler lomo, always out for the cheddah
Remember, baby remember
Anybody hate on the boy lasan ti e ba
To ba n gbowo l'ojuelegba, even to ba n ta ball bi Victor Ikpeba
If you feeling the boy, just be real with the boy
You are killing the boy please pity the boy
Abi you dey toy with the boy, nah Lagos city you dey run with the boy
Oya Baddo, Baddo sha
Baby, come closer
Ah, abi o ja, rapper to n jo makosa
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go
My baby no be so
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
My money and my goal, my body and my soul
Girl you know (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
Gbesoke
Komole
Ko ma roll (ajo n gbadun arawa ni)
I'll never let you go
My body and my soul
Ajo n gbadun arawa ni o

Gbadun Arawa » Olamide Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2024 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2024 Escuchar Música Online, Música en Línea 2024, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2024, Escuchar Música

Música 2024, Música 2024 Online, Escuchar Música Gratis 2024, Músicas 2024 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.