Video 1996 de Prettyboy D O 2025 Afro Lyrics

Escucha la música Afro más popular de Prettyboy D O y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video 1996 » Prettyboy D O Letra

INICIOPrettyboy D O1996

Prettyboy D O - 1996 Lyrics


1996 Lyrics[Intro]
Rest in pieces to all my enemies and opposition
Even in isolation, man a caking, that's determination
Iron will!
All blessings to the Most High!

[Verse]
Say in Lagos na everyday grind grind
Cos the streets no dey celebrate valentine
I was alone on the road, it felt like Quarantine
Like a river the way the water falling from my eye
You know say as this hustle here spoil
On these streets why nobody wanna employ
Many things wey me do but me no get choicе
Paid the price for this life, go chеck my invoice
But they wanna tell us crime no pay
When we getting nothing from the government
In fact they the reason why the money no dey
Yet dem dey tell us say that no crime no pay
My mumu done finish brother
My mumu done finish abeg
My mumu done finish forever
My mumu done finish abeg
This one no be 1993
This one no be 1996
Is it Abacha that is seating on the seat?
So tell me why it feel like 1996?
This one no be 1993
This one no be 1996
Is it Abacha that is seating on the seat
So tell me why it feel like 1996?
Me I no be Fela Anikulapo
But I ain't rolling ever anymore
Me I no be Fela Anikulapo
Respect!
But me I cannot take it anymore
Respect!
Na Maureen Chi Igwebe wey born me
Me I no be Anikulapo
Respect!
I ain't rolling over anymore
Respect!
Me not keeping quiet anymore!You might also like

1996 » Prettyboy D O Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.