Video Bae Bae de Ruger Y Bnxn 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de Ruger Y Bnxn y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Bae Bae » Ruger Y Bnxn Letra

INICIORuger Y BnxnBae Bae

Ruger Y Bnxn - Bae Bae Lyrics


Wetin be your p tonight?
I dey yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
ṣe make we dey move, bae bae?

Ah! Ogozini ma go
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
And I will use a rubber, no nylon
Then I fly you back to naija by dawn

Uh uh, ogochukwu no
Me I de for you and ọlọrun gbọ
Like I rip you commot for nylon
I don book appointment for nicon

Wetin be your p tonight?
I de yankee tonight
Make I play with your p tonight
Na me and you tonight
I'm so angry tonight
Make me happy tonight
If you smoke baki tonight
Then I go give you backi tonight, yeah

Oh bae bae, I'm feeling good, bae bae
Don't know if you feel it too, bae bae
Shey make we de move, bae bae
E choke me oo for days
Inu mi dun, bae bae
How you go say I no miss you, bae bae?
ṣe make we dey move, bae bae?

Bae Bae » Ruger Y Bnxn Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.