Video Benin Boys de Shallipopi 2025 Afro Lyrics

Escucha la música Afro más popular de Shallipopi y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Benin Boys » Shallipopi Letra

INICIOShallipopiBenin Boys

Shallipopi - Benin Boys Lyrics


[Intro: Shallipopi & Rema]
They call me Shallipopi
Pluto presido
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek
Sek, sek, sek (Another banger)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys, gen-gen-gen
Money yapa, money rekpete (Confirm)
Remy, Ekehuan road, Shalli, Sapele (Ayy)
Santa Monica touchdown, shekens (Clear road)
They dey like to dey dance the legbegbe (Eh?)
Na we dey bully, na we dey pepper (Say)
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get (Oh, ayy)

[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Clear road)
Na we dey pull up with convoy (Eh?)
You know the billings wey we dey chest (Okay)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, onto the next (Confirm)
[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, se—)
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey)

[Verse 1: Rema & Shallipopi]
Na we be the pride of Benin, Ọba sef suppose give us medal oh, give medal oh
Na my Benin brothers I go call before I call olopaa oh, if anything kpa oh (Ayy, eh? Way)

[Verse 2: Shallipopi]
Remy boy, you can paste me your location (Confirm)
What is your next destination? (Way)
Should I give you my direction? (Sek, sek, sek)
Touch Benin boy, you don touch the full nation (Say, say)

[Chorus: Rema & Shallipopi]
Touchdown Benin boys (Ki—), gen-gen-gen (Eh)
Money yapa, money rekpete (Confirm)
Remy Ekehuan road, Shalli sapele (Way)
Santa Monica touchdown, shekens (Nor go dey)
They dey like to dey dance the legbegbe
Na we dey bully, na we dey pepper
If you play with the boys, you go collect
See doings, you no fit talk say we no get
[Post-Chorus: Shallipopi]
E get why dem dey call us Benin boys (Confirm)
We no dey make too much noise (Eh)
Na we dey pull up with convoy (Okay)
You know the billings wey we dey chest (Say)
Many fishes in the river but na you I wan taste (Say, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
Chop you and clean mouth, eat you for lunch (Eh)
Have you for dinner, onto the next (Nor go dey)

[Verse 4: Rema & Shallipopi]
Oya, spekele, spekele, dun gbaga dun
Benin boys no dey rest, oya, ji ma sun (Ayy)
Say we see opportunity we no fit zuzu (Eh)
Small thing come out, use am buy 4matic

[Verse 5: Shallipopi]
Small circle, big money, dirty money
Chubby body wanna gum me, ah (Confirm)
New Benz oh, incoming (Eh?)
Sexy body, tell me what time that you coming (Eh? Wahala)

[Refrain: Rema & Shallipopi]
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See money, see am, see, see, see money, oh
See, see, see money oh, wahala
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, sek, sek)
See money, see am, see, see, see money, oh (Eh? Confirm)
See money, see am, see, see, see money, oh (Sek, sek, sek, sek, sek, nor go dey)
[Outro]
Yo, X
Ki—

Benin Boys » Shallipopi Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.