Video Born To Win de Timaya 2025 Electronica Lyrics

Escucha la música Electronica más popular de Timaya y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Born To Win » Timaya Letra

INICIOTimayaBorn To Win

Timaya - Born To Win Lyrics


Right
Chulo
Legoo
E yeah
Eh ah
Chulo no dey tire
(Chulo eh)
Lift them higher
Take dem higher (stoopid, right)

I’m born to win
Me, I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win
Me, I no get anybody to help me so I must win
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Gongo a gongo a gongo aso (right)
Back inna the days, we dance gongo aso (yeah)
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo (yeah)
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special
I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win (right)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no have anyone to support me so I must win
Na me be the boy, back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow

Get away, when I sell plantain
Where dem dey ? (nobody really knows tomoro)
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey hustle back e don tey (chulo eh)
Get away, when I bin sell plantain
Where dem dey?
E don tey, when the boy don dey reign
Me, I dey dey hustle back e don tey (chulo eh)

Chulo no dey tire
Anytime I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo
Say chulo no dey tire
Any time I come; me I give them fire
All of my guys, me I link dem higher
And I’m still that tonyo tonyo

I’m born to win
I no get anybody to help me so I must win (right, yeah)
All my life, everyday, my dream is just to win (chulo eh)
Me, I no get anybody to help me so I must win (yeah)
Na me be the boy back then dey borrow
Nobody really knows tomorrow
Gongo a gongo a gongo aso
Back inna the days, we dance gongo aso
Gongo a gongo a gongo aso
These days, everything maka din lo
I know some artists wey we start
I hear them no more
Brother, sister, aye lo
Back inna the days, dem dey buga gan
Look around, turn around see
The grace for my life is so special

Say the people wey we start I see dem no more
Stoopid!
Legoo!

Born To Win » Timaya Letras !!!
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.