Obo, Zanku, Zlatan, mbok, check your mate, Hallelujah boy
Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi
Godi, Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi, Godi
Wo! Oya wan lenu bi mo se ba debi
won ni mi o le make e but mi o ba'won leri
Tori mo ni sokoto kan pelu top kan
won ni ati make e mi pe ko sure gan
So many difficulties just to book a
section, nkan t'oju mi ti ri, Oloun melo ni mo fe so
(?)
Chi amaka, ki lon wa ka
when I ni get shebi you Dey oppress with your baka
Tufiakwa, oshimilanga, Zlatan and Obo, o sa mo this one na banger
Chi amaka, ki lon wa ka
when I ni get shebi you Dey oppress with your baka
Tufiakwa, oshimilanga
Ye! Shekpe, Osanle, where you be dey when I dey runaway
I be dey hustle just to make my pay
I been dey call you dey post me, I Dey call but you dey Jonze me
Osanle, where you be dey when I dey runaway
I be dey hustle just to make my pay
I been dey call you dey post me, I Dey call but you dey Jonze me
Damn! Kaparichumanimanichupako
Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi
Godi, Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi, Godi
Urgh! Wo! Shey e ri pe life mi to change
bayi, omo ologo toun so, Oloun gbo I dope die
We no Dey live on salary, we no Dey knot tie
Toba fe jaiye pelu Oba, tete bo bai
Oluwa gbemi leke, mo jaiye mi jege
tin ba gbori wo club, gbogbo omo lo fe bami dele
Zannoti ni mo fin tele, beliti mi Gucci
Ekimi kabo, new king lori titi
Me I getti money in the bank, me I no Dey send any man
I just want to put you in my plan, omo eko popular demand
I just want to hit it on the low, low go, all the girls demma go low
Everybody know as e Dey go, know as e Dey go
Me I rally round in a rose, I no go give you rose
Baby come make you pose, denge Dey pose, denge Dey pose
Omo, omo yi omo eko
Ye! Shekpe, Osanle, where you be dey when I dey runaway
I be dey hustle just to make my pay
I been dey call you dey post me, I Dey call but you dey Jonze me
Ye! Osanle, where you be dey when I dey runaway
I be dey hustle just to make my pay
I been dey call you dey post me, I Dey call but you dey Jonze me
(Outro)
Swaps, Kaparichumanimanichupako
Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi
Godi, Oh my, oh my Godi, Godi, Oh my, oh my Godi, Godi