Video Plenty Talk No Dey Full Pot Afro Sessions de The Afro Renaissance Art Ensemble 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de The Afro Renaissance Art Ensemble y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Plenty Talk No Dey Full Pot Afro Sessions » The Afro Renaissance Art Ensemble Letra

INICIOThe Afro Renaissance Art EnsemblePlenty Talk No Dey Full Pot Afro Sessions

The Afro Renaissance Art Ensemble - Plenty Talk No Dey Full Pot Afro Sessions Lyrics


Intro:
O fe se ehn
O fe se wo

*crowd*
Ay ayy

*Tolani*
Ehn?

*Crowd*
O por leti


Verse 1
Say na wetin dem dey talk about
Na the tin I dey yarn about
Everyday na wahala dem dey talk about
Me don tire to dey talk about
Cos plenty talk e no dey full pot
And when we step up in the place...
You talking but you never do much
And you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
Ogbeni wo!

Bridge:
Ahan! You're welcome to this spiritual musical...
Una go dey do as I say
Like this
O fe se won
(Ayakata)

Chorus
Mo ni ko joro
Joro jara joro

*Sax solo by Jisinmisola*

Verse 2
People wey no get money
Na dem dey form say dem get money pass
Pay your tithe make e pass
Make we see if dem go send your money back
Cos plenty talk e no dey full pot
And when we step up in the place...
You talking but you never do much
And you dey carry waist (waste) like weyrey for hold up
Ogbeni wo!

Bridge:
Ahan! You're welcome to this spiritual musical...
Una go dey do as I say
Like this

O fe se won
(Ayakata)
Chorus
Mni ko joro
Joro jara joro

*Sax solo by Jisinmisola*

Plenty Talk No Dey Full Pot Afro Sessions » The Afro Renaissance Art Ensemble Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.