Video Chosen One de The Afro Renaissance Art Ensemble 2025 Lyrics Lyrics

Escucha la música Lyrics más popular de The Afro Renaissance Art Ensemble y otros artistas en línea. Disfruta de las mejores canciones de 2025 en Musicas-Cristianas de música en línea. ¡Encuentra tu canción favorita y escúchala en cualquier momento y en cualquier lugar!

Video Chosen One » The Afro Renaissance Art Ensemble Letra

INICIOThe Afro Renaissance Art EnsembleChosen One

The Afro Renaissance Art Ensemble - Chosen One Lyrics


Verse 1
Many many things dey to talk
If I start to dey talk
No beat fit to contain am
Many many times dem been take my peace away
So I Dey try to regain am
Say man wan dey judge
Walk a mile in my shoes
And him leg start to dey pain am
So abeg make you pompei now, just go sit down, down down
Close your eyes and (see)
Na when you Kpai dem go like you..
You dey hungry dem no cut you
You go hustle, dem go George you Finidi

Woh woh woh
Panel beater no fit run this one
And Osita no go act this one
Dey wish death on me... dem wan pree the chosen one

Verse 2
They be like dead virgin never getting laid
So everyday they Wana talk about my daily bread
How I’m getting paid
Say it’s not your biz
Make you deyy for your lane
Just Free me abeg
...I don’t want nothing from none of you
If you see me for your hood I got nothing to lose
Anamachikawanu
I Runtown with my goons
And aswear You no go like am if I mad over you
Losing my faith
Losing my head
Losing my mind
Praying for grace
Day to day
Just try survive
Bridge
From Ikorodu down to Banana
Different monkey chasing banana
Go slow for banana
Jump tree for banana

Chosen One » The Afro Renaissance Art Ensemble Letras !!!
ANUNCIOS PUBLICITARIOS
Esta sitio web no aloja ningún tipo de archivo audio o video© Musicas-Cristianas 2025 España | Chile - Argentina - México. Todos los derechos reservados.

Escuchar músicas enlinea gratis, 2025 Escuchar Música Online, Música en Línea 2025, Música en Línea Gratis, Escuchar Música Gratis, Música Online 2025, Escuchar Música

Música 2025, Música 2025 Online, Escuchar Música Gratis 2025, Músicas 2025 Gratis, Escuchas top, Música de Moda.